Muyeez & Seyi Vibez – Instagram Lyrics

Vibez Inc Ft. Muyeez & Seyi Vibez - Instagram

Instagram Lyrics

Shawty you make me emotional

Bursting my medulla

I been chatting on instagram

IG tell me say you no know that

I follow you but you no follow back

Shawty say you are turnover

If you spin on me i go turnover

Tell me say her name na Omotola

She tell me say she like it in her boulevard

Me i tell her say shawty shey you know the vibe

I go tell you things you no never ah

Only jah blessings dey on this kid

For this street i no fit do dodoyo

Show it now how if you love someone

I no fit tell you many things wey you know omo

Wire aza mi make we dey nor nor

Omo me i dey like this i dey dey jogor

Moti jogor toba fema gbemi trabaye

Shole gbemidebe, omo iyami shole gbemi debe

Oluwaloseyi

Money make me emotional

Bursting my medulla

Chatting on instagram

IG na you say we go see later

I called you but you no call me back mama

I remember my class teacher

But right now alhamdullilah

Hands in the air let’s party na

Bottles for the girls wey sabi na

The looser pay

If you no get dem no go stay

When you go out koranti ile

You see my vibe call it trabaye

Epariwo ogo aye (OGO)

Only jah blessings dey on this kid

For this street i no fit do dodoyo

Show it now how if you love someone

I no fit tell you many things wey you know omo

Wire aza mi make we dey nor nor

Omo me i dey like this i dey dey jogor

Moti jogor toba fema gbemi trabaye

Shole gbemidebe, omo iyami shole gbemi debe

Omo iyami shole gbemi debe

Omo iyami shole gbemi debe

Omo iyami shole gbemi debe

Omo iyami shole gbemi debe

Listen & share (Instagram lyrics by Muyeez)

Download Mp3 Here

Upload your song here

Join Our Telegram Channel

4 Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*